ICool officianz popular known for his unique type of melody had to add a verse(Cover) to Odumodu blavk’s PICANTO featuring Zlatan
It’s worth listening and downloading.
This cover is a vibe as you're going to love and also relate to it.
LYRICS
Shebi nah ur mama Dey ma bed
E Dey shout
(Gbres)
She say black you Dey knack, and nah kalukata vibe
I for kurukere waka make I follow you smash
Odumudu) **
Chinedu no sabi
Carry that your Ak47 you be duak
(Big gun)
Akpe tell me what you really know about
(Comot there)
Geng geng shit no be kolanut
Gbas gbos, last last I fit carry calabash
True )
Make I no go lie
Gbola wey go rise, e go knack till e fall
Before e go kpras, magical moment on a good conduct
Puna nah the joy (gbos)
Nah why gbola no fit gbola a gbolatician
Be first to comment