Connect with us

Falz - Johnny (Official Video)

kizinho

Published

on

Follow
VIDEO: Falz - Johnny (Official Video) [New Video] » Naijacrawl
Photo: Naijacrawl


Falz has released the official video of his song titled Johnny .



'Johnny' is taken from 'Moral Instruction' - The 2019 album by FalzTheBahdGuy directed by OluTheWave

Lyrics

JJD JJD JJD JJD JJD Johnny just drop

Everybody say yeah yeah

JJD JJD JJD JJD JJD JJD JJD Johnny just dop

Ahn Johnny just drop

Na person shoot am down

Johnny wey dey innocent

Johnny wey dey new in town

Dem kill am for Jos

For no just cause

Nobody fit comot for house dem no born us

Johnny no get privilege

But Johnny wants more

E wan go study

Johnny say e wan be doctor

Em family die for the same floors

Same floors wey em blood pour

Why we no fit be one bros

What you wasting all the blood for

Shey na religion abi culture

Abi politician wey dey sponsor

Wetin be the thing wey dey cause war

Wey you no stop to dey drop blood

Who do you need to swing me the Machete

What is the point of the gunshot pause

Johnny just drop

Ah Johnny just drop

For no just cause

Ah go ah

Johnny come Johnny go

Johnny just complete em youth service

Passing out tomorrow

So the guys dem do party for the place

Wey the boys dem dey meet usually

One or two drinks to relax no be say dem too shack

Time don go night don show make dem come go house

Who stand for road make I horn oh

Na em po po shout park there

Where your particulars

And where do you think that you are going like this

Ní'wò yii alẹ e rò pé ẹ lè ma bẹ

Tẹ bá sọrọ jù ẹ ma tẹ

Una don run go chop life

Oya give me my share

Before dem talk one e say shut up

Small boy who dash you liver

Talk more I go cock gun

Small time e don pull trigger

Ah e don kill am oh

We are gonna have a short break

Everybody say yea yea

Yea yea

Johnny just drop

Na po po shoot am down

This motherfucking trigger happy nigga

Just cause unnecessary sorry for em family sha

All because dem no oblige you when you ask for some cash

No fucking dreads no weapons

Just him and his guys in his car

You have the guts to tell me you accidentally discharge

Mad man waka

You be bloody bastard

You waste a life and try to tell me

That you sorry after

Trying times and dark days

It's just becoming darker

It’s still the same sad story

Just another chapter

Johnny drop for Borno

Johnny kpie for Plateau

Some blame it on religion

Some dey fight for Malu

Johnny drop for Lagos

Cause a foolish man overdo

Johnny continue to drop

Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku





Click Here To Comment

Watch and Download below:

Download Video 11.8 Mb 1   19


0%

0%

0%



kizinho
 

Adike Kizito is a top-rated software developer, blogger, sports, and entertainment lover. He is the CEO of these popular websites Naijacrawl.com and Mp3ager.com. He operates his software developing task through Kizzsoft.com,... Read More

Continue Reading
Click to comment

Be first to comment


Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

VIDEO: FALZ SWEET BOY ( MP4)

kizinho

Published

on

VIDEO: VIDEO: FALZ SWEET BOY ( MP4) [New Video] » Naijacrawl
Photo: Naijacrawl
Falz followed up the official music video titled ‘Sweet Boy’ after releasing the mp3 which is the official anthem of the Sweet Boys Association. The Video was directed by Iyobosa ‘ProdiGeezy’ Rehoboth.
Continue Reading

[Video] Simi & Falz Foreign

kizinho

Published

on

VIDEO: [Video] Simi & Falz Foreign [New Video] » Naijacrawl
Photo: Naijacrawl
After the release of Chemistry Ep 2016 , BahdGuys Records and X3M Music presents  the official video for the first track off the Extended Play.This is one EP, which a lot of fans have moved on from and it’s quite surprising that the first track, “Foreign"
Continue Reading

Download VIDEO: Zoro ft. Falz - Buy The Bar

kizinho

Published

on

VIDEO: Download VIDEO: Zoro ft. Falz - Buy The Bar [New Video] » Naijacrawl
Photo: Naijacrawl
Zoro aka Young Ojukwu wastes no time in releasing the visuals for his just released single titled Buy The Bar featuring Falz The Bahdguy.The video was shot in Lagos, Nigeria and directed by Clarence Peters.
Continue Reading

Latest


Download Naijacrawl App today

Fastest way to read on the go

Download the Naijacrawl App.