Alcohol! Alcohol!! Alcohol!!! Na wa o
I began to Fear Alcohol Since The Day I Saw My neighbour Spend The Whole Night Dancing To The Sound Of My Generator thinking that he is in the night club saying this DJ go kill person o.
When I turn the generator off, he ask me who sing that track?
I come tell am say na Yamaha sing am, the guy say Psquare, Davido and dem WizKid dey learn from dis Yamaha jam....no be small thing oo

Read Also : FUN TIME!!! Naija Guy in London...(READ HERE)
When I turn the generator off, he ask me who sing that track?
I come tell am say na Yamaha sing am, the guy say Psquare, Davido and dem WizKid dey learn from dis Yamaha jam....no be small thing oo
Continue Reading
Be first to comment