Lyrics
Yeh yeeh
They Called me sunkido (Yaga)
a young star bosco, King Weezy.
.. woki I see you men..
Girl I go die for your matter oh.
I go pet you like Taata oh.
the way you wain make me crazy oh.
the way you wain I go die oh. die oh.
baby girl oh,
I go die for your body oh.
the way you wain makes me crazy.
the way you wain I go die oh. die oh,
Baby girl oh, sweetie girl oh
Ohaa
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! Oh!!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
the way you wain makes me crazy oh.
i go dey for your love oh. love oh, Lowo!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Nwata bu ihe n' ngada, mana obulo maka fada.
anything you want baby tell me maka odi na ngada, anywhere you dey baby call me maka ebum Nkata.
nne biko eche fu na be'h anyi di n' ngbadaa ngbadaa.
anywhere na where mana anywhere can be away, any day na day mana any day can be a year.
do me like I do you, do me laka dat baby.
every day and night I think I just dy fall in love.
Baby girl..
Nwata nwaanyi..
waiting you carry for your back no be joke, I pialu bia my Area...
muwa apialu gi ka hunter ( Hunter )
Anaconda..
were my Honda, make we wonder every day and night.
I need your Honda.
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! Oh!!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
the way you wain makes me crzy oh.
i go dey for your love oh. love oh,Lowo!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Uh heey..
Ha...
It's your king weezy (WEEZY)
they go say na lie walie if I give you my heart. (My heart oh).
they go say na lie walie I can't love you for life. (For life)
They go say na lie walie if I fuck you to night (To night oh)
they go say na lie I can't give you my heart. (Forever oh)
Oh baby! baby!! baby!!! (Baby oh)
baby! baby!! baby!!! (Sweetie oh)
baby! baby!! baby!!! (Mummy oh)
baby! baby!! baby!!! (Mummy oh)
WHY ????
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! Oh!!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
the way you wain makes me crazy oh.
I go dey for your love oh. love oh, Lowo!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!!
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Baby lowo!, lowo!! lowo!!! (Eheeya)
Yaah
wain your body..
Cheak your body..
(cheak your body)
BADDY BOYZ ENTERTAINMENT
SUNKIDO...
BOSCO...
DON KIZZY..
KING WEEZY...
(YAGA)
mela go verse !!
(Is WOKI on the MIX...)
Beating...…...
The END.
Be first to comment